28 Grams Lyrics by Burna Boy

Lyrics28 Grams Lyrics by Burna Boy

Share

- Advertisement -

Here is 28 Grams Lyrics, a song done by this Nigerian heavyweight musical artist – Burna Boy. The record is taken from Burna’s 2025 album ‘No Sign Of Weakness.’

Burna Boy – 28 Grams Lyrics

28 Grams Lyrics by Burna Boy

[Intro]

(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]

Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p’ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb’oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be don be)

- Advertisement -

[Pre-Chorus]

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]

(Ganja)
Just give mе (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Verse 2]

Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be don be )

- Advertisement -

[Pre-Chorus]

No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be don be )
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]

(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Outro]

What is that stench?

- Advertisement -

Read more exciting lyrics here, Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Don’t Let Me Drown Lyrics by Burna Boy

Read Don't Let Me Drown Lyrics by Burna Boy Multiple award-winning Nigerian singer and songwriter, Burna Boy comes through with the lyrics of his recent...

VDM Posts Video of Poco Lee & Burna Boy After Prison Release

Popular Nigerian social activist VeryDarkMan has circulated video footage featuring hypeman and dancer Poco Lee alongside Afrobeats icon Burna Boy, fueling widespread online commentary...

wgft by Gunna Ft Burna Boy

Gunna & Burna Boy - wgft Lyrics Read wgft Lyrics by Gunna Featuring Burna Boy below It's so amazing what we've doneRiding the wave of love...

5 most searched music-related topics on Google, Nigeria 2026

Google has unveiled 5 most searched music-related topics that got the attention of most people in Nigeria. However, Music maintained its position as a...

Come Gimme Lyrics by Burna Boy

Here is Come Gimme Lyrics, a song done by this Nigerian heavyweight musical artist - Burna Boy. The record is taken from Burna's 2025...

No Panic Lyrics by Burna Boy

Here is No Panic Lyrics, a song done by this Nigerian heavyweight musical artist - Burna Boy. The record is taken from his 2025...