Too Spoilt by Odumodublvck

LyricsToo Spoilt by Odumodublvck

Share

- Advertisement -

Odumodublvck – Too Spoilt Lyrics

Read Too Spoilt Lyrics by Odumodublvck below

Industry Machine Artwork

I am too spoilt
Orishi rishi
Yeah
Come-on

I am too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys, and girls
All of dem dey wan see my taste buds
(They don’t) They don’t know that
She is so gone (praa)
My shima shopping be like (alele)
She they ship drugs
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog

- Advertisement -

Cause I don hammer
Wetin remain na to spoil the person daughter (popopo)
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)

Me & my producers
We pray at the sametime (burst my head)
Because dis gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind)
Dial my line
Call my wife
Permit her shine (kabush cabash)
She no dey mize
Buy am
Baby you too dey swipe

I buy am moto (boss)
But I no let am drive
Even when we dey fvck
Brother, I no dey let am whine
Camo (chai chineke)
I no grind (Jesus)
I no dey let hustle (god)
Struggle
My money no need advice

- Advertisement -

Read Also: Candy Music by Odumodublvck

I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (halelele now now)
Primary 2 boys and girls
All of Dem dey wan see my taste buds
(They don’t) They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs (halele)
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog

The way I dey roll right now
Like say I was born with a golden spoon (chaw)
My parole is giving big boy
Dey go think say na me born tycoon (how)
For the mall I go 2-two
Ask tobi
Na the lifestyle boo
We no want any of their fake title
Commot for here
I go price you too
Dan Uwarsu

- Advertisement -

Wetin remain na to spoil d person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)

Burst my head
Promise and fail I no dey
Cast & bind
Permit her shine
Kabush kabash
Cause I don hammer

Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Al-Jannah by Kizz Daniel, Odumodublvck

Kizz Daniel - Al-Jannah Lyrics Read "Al-Jannah Lyrics," by Kizz Daniel, Odumodublvck and Bella Shmurda below; Intro: Kizz Daniel (ODUMODUBLVCK) I wish I can flyI wish I...

Candy Music by Odumodublvck

Odumodublvck - Candy Music Lyrics Read Candy Music Lyrics by Odumodublvck below Intro Where una dey? (UHHh)I'm recording a song for you baby (eehe)Black sheep forever, black...

Oku by Aguero Banks, Wizard Chan & Odumodublvck

"Oku" brings together Aguero Banks, Wizard Chan, and Odumodublvck for a high-octane anthem fueled by struggle, grit, and unstoppable ambition. Blending raw street storytelling...

2:02PM In London (Freestyle) by Odumodublvck

Odumodublvck - 2:02PM In London Freestyle Lyrics Read 2:02PM In London (Freestyle) Lyrics by Odumodublvck below Okay just carry it frontCarry it front to theI dey...

MOTION SICKNESS by ODUMODUBLVCK & Zlatan

Nigerian hip-hop heavyweights Odumodublvck and Zlatan are joining forces for an unexpected and sensational new release titled "Motion Sickness." The track beautifully blends their...

ISALE EKO by Odumodublvck

In "ISALE EKO," Odumodublvck chronicles his evolution from a chaotic upbringing dominated by street life to a place of unshakable confidence, spiritual grounding, and...