2:02PM In London (Freestyle) by Odumodublvck

Lyrics2:02PM In London (Freestyle) by Odumodublvck

Share

- Advertisement -

Odumodublvck – 2:02PM In London Freestyle Lyrics

Read 2:02PM In London (Freestyle) Lyrics by Odumodublvck below

2:02PM In London (Freestyle) Artwork

Okay just carry it front
Carry it front to the
I dey tell you o
2pm in London
Based on say I just land
Make I smoke that thing abeg
SHOLZ you and your grab a push abeg, FIZO make I
Yeah
Blvck sheep forever
Blvck sheep for life
Iziagu till we kpeme
Antiworld gangstas
Ge records
You get me
Odumodublvck
Yeah

Trending: Forget Lyrics by Balloranking & Richie Campbell

- Advertisement -

When it boils down to it, I’m the man
Odumodu pull up with him babe and the gang
VIP choke, No be the plan
Naso we dey waka normally, On demand

Whether na DVD VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi (Chaw am)
I don dey get many mini Mis
Descendant of Skeppy
For my raps
I Dey speak easy
Kalaaa
Whether na DVD VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi
(Kalaaa)
I don dey get many mini Mis
Ahhh
Hmmm

I go soon dey move like elumelu (don)
Fuck the up the game
Zule zoo
I’m unstoppable
The Banana peels were for me
So them go say I slip
As per say dem slumber
Make dem check am
Me I been dey moon walk on the p (Jack)
Odumo this your confidence
Na heavy scare (Michael)
These niggas are my sons (KPAI them)
I had to treat them all with petulance
Negligent
Even if when I saw them eating hell (lifeless)

- Advertisement -

More To Love: Barcadi Lyrics Balloranking

Under the table
That is where they dwell (dead)
Nothing go commot from their wishing well
I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground
E Dey show for the chart about that?
Abbottabad
Na where I train my sniper
I’m very bad
My surveillance na ratata
Kill every rat
So I tag on vector the viper
Everything na barrack
But nothing consine us with Barack Obama

I go revolve am
Mummar Gadaffi
This na Liberia
This no be Libya
Me I go win
Me I go spin
Ahead of their team
I carry gun but dem parry rubber ring
If you like gym
Odumo go pull up win him pin
Burst your muscle
Burst your bubble
If you try carry Coti come
I go pause their hustle

- Advertisement -

I no dey play on their level
I saw him pick a knife
I fall out AK-47
Dine with the devil
Now the matter don black
Dem need Odumodu
I’m the pot I’m the kettle
Rollie on my kids
Everything was got from kettle kids
Hip hop
Ask ma bitch
Valentine was soft
We did it on a pebble beach

Hot: Lavish Lyrics by Balloranking

Omo
She came up with a silly wish
OD
Can you fuck me till eternity
Based on the man wey I be
I go carry am go purgatory
Carry am go Italy
Carry am go Sicily
Since we all want to be silly
Carry am go Vatican
Pray for my past
Complete the task
I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast
Not ikeja thunder
BALOGUN I’m bonkers
Striker wey don conquer
She named her pussy after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning
Morning glory
Breakfast in my sister’s kitchen
Calgary was busy chilling
Baby sitting Sinobi
Was easy but not chimmy

That’s my nephew and my niece
I do them like I do this rappers
Tie them wrapper
Put them on my back
AFROBEAT nkor
I put them on their toes
Seun KUTI know
TIWA sef flow
Davido too much
Na my real bro
Back on track with melodies
From airport with luggage is
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood
The hammer wey I pam
Them think say na Thor get am
Weather man dey come pray for nepa
Harmattan go suit for their agenda
Omo Put them inside body bag
March on dem
Timberland from Bonny camp

Read Also: Level Up by Balloranking

1G4 to CMS
CKC to FSS
After that I’m rocking Tesh
Enter London, holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
Said I’m fucking there
When it boils down to it I’m the man
ODUMODU pull up with him babe and the gang
If you dey owe money go pay o
Pay me out 22nd
Big Mike Stormzy
Bile
The machine is coming
Kala
ZANKU

Do well to follow us on Facebook, X and Youtube for more exciting update.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Too Spoilt by Odumodublvck

Odumodublvck - Too Spoilt Lyrics Read Too Spoilt Lyrics by Odumodublvck below I am too spoiltOrishi rishiYeahCome-on I am too spoiltI just need my nails donePrimary 2...

Al-Jannah by Kizz Daniel, Odumodublvck

Kizz Daniel - Al-Jannah Lyrics Read "Al-Jannah Lyrics," by Kizz Daniel, Odumodublvck and Bella Shmurda below; Intro: Kizz Daniel (ODUMODUBLVCK) I wish I can flyI wish I...

Sarz – Mademoiselle Ft Odumodublvck, Shallipopi

Sarz - Mademoiselle Lyrics Read Mademoiselle Lyrics by Sarz featuring Odumodublvck, Shallipopi, Theodora and Zeina below Intro I need myself a fine ass manGood skinWhite teethOver 6...

MOTION SICKNESS by ODUMODUBLVCK & Zlatan

Nigerian hip-hop heavyweights Odumodublvck and Zlatan are joining forces for an unexpected and sensational new release titled "Motion Sickness." The track beautifully blends their...

ISALE EKO by Odumodublvck

In "ISALE EKO," Odumodublvck chronicles his evolution from a chaotic upbringing dominated by street life to a place of unshakable confidence, spiritual grounding, and...

Oku by Aguero Banks, Wizard Chan & Odumodublvck

"Oku" brings together Aguero Banks, Wizard Chan, and Odumodublvck for a high-octane anthem fueled by struggle, grit, and unstoppable ambition. Blending raw street storytelling...