Dirty Lyrics by Balloranking

LyricsDirty Lyrics by Balloranking

Share

- Advertisement -

Balloranking – Dirty Lyrics

Read Dirty Lyrics by Balloranking below

Lifestyle Artwork

[Intro]

When the man is single man
Hold am hand carry go him house
put am inside room, lock door
the thing wey dem dey do behind the door wey dem lock na
oyiii (en-)
(en- en- en- enter) hmm
Lọtun-un losi
Ṣayo lọtun-un losi
Oju ti dirty
hm-hm

[Verse 1]

No regretting
For this planet
O tun gbe Janet
Ah ah
If you share me the location
Mi o ni pẹ de’bẹ
Wọn dẹ le gbe mi lọ station (Nibo?)
Cos I wan make you my baby

- Advertisement -

[Chorus]

Amapiano no be Azonto
Ṣebi o lo mọjo jo (Gbẹsẹ)
Move your feet to the beat
Ṣo mọ pe ọmọ ọba lo n fo
Amapiano no be Azonto (Gbe body)
Ṣebi o lo mọjo jo (Gbẹsẹ)
Move your feet to the beat
Ṣo mọ pe ọmọ ọba lo n fo

[Verse 2]

Long time I been chasing my bread
Shawrie let’s ride in my Chevrolet
The money yapa dem dey magnet
And no be only me dey for this planet
I dey do my things, I dey do my things
And I stand at ease
As e be like this money full my jeans
And I dey find my peace

[Pre-Chorus]

Lọtun-un losi
Ṣayo lọtun-un losi
Oju ti dirty
hm hm

- Advertisement -

[Chorus]

Amapiano no be Azonto
Ṣebi o lo mọjo jo (Gbẹsẹ)
Move your feet to the beat
Ṣo mọ pe ọmọ ọba lo n fo
Amapiano no be Azonto (Gbe body)
Ṣebi o lo mọjo jo (Gbẹsẹ)
Move your feet to the beat
Ṣo mọ pe ọmọ ọba lo n fo

[Outro]

Mi o woju Chinedu
I go dance if I see gbẹdu
More more bottle
Ṣayo plenty for this circle

Lọtun-un losi
Shayo lọtun-un losi
Oju ti dirty

- Advertisement -

Read more exciting lyrics here. Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Level Up by Balloranking

Balloranking - Level Up Lyrics Read Level Up Lyrics by Balloranking below IluShocker lo ṣe beatYe ye We no dey stress o bowo deHustle everyday lọ kowo...

Forget Lyrics by Balloranking & Richie Campbell

Balloranking & Richie Campbell - Forget Lyrics Read Forget Lyrics by Balloranking & Richie Campbell below O mai lọIwọ mo fẹ ma ji ri MosunmolaGbe sunmọ miO...

Life Lyrics by Balloranking

Balloranking - Life Lyrics Read Life Lyrics by Balloranking below Ya man (Ya man)No man can take my place, dem no fit run my raceNo more...

Barcadi Lyrics by Balloranking

Balloranking - Barcadi Lyrics Read Barcadi Lyrics Balloranking below Wọn bẹ ni wọn ma to bẹriMo fun wọn lalujo apala bi TerrySọ fun awọn karikacho k'ọn...

Lavish Lyrics by Balloranking

Balloranking - Lavish Lyrics Read Lavish Lyrics by Balloranking below Hmmmm Jẹ ko ma lọ bẹẹ bẹẹ bẹẹBaby ṣo mọ pawa lapasẹAs e go be, nobody can...

Happy by Balloranking

In "Happy," Balloranking dissects the essence of emotional independence, mental tranquility, and the quest for authentic joy. The track relies on inspiring anecdotes and...