Sòsó Lyrics by M9

LyricsSòsó Lyrics by M9

Share

- Advertisement -

M9 – Sòsó Lyrics

Read Sòsó Lyrics by M9 below

soso artwork

[Intro]

Buyaka buyaka buyaka buyaka
M
(Dydunno)
9, 9, 9

[Chorus]

Sò só
Sòsó mi só
O Sò só
Sòsó mi só
See girlie you
Sò só
Sòsó mi só
Sòsó mi só

- Advertisement -

[Verse 1]

Girlie I dey meditate for your waist
You gimme pain make e rain (e raiin)
Na only you dey feel my paiiiin
See as you fine pass Rihanna (‘anna)
I go take you down to my mama
Everything you want you go get am
Baby, she dey chill for my hummer no nooo

Girle eh
Me wan come do the dirty
Tell me say she love now she dey passing
See for the track all this girls dem dey ranting
Tell me say she want to come she dey panting
Shebi shey you know oh 1da banton
Small girl wey sweet like e bad thing
I go give you d on the round thing nor nor
No no

[Chorus]

O Sò só
Sòsó mi só
O Sò só
Sòsó mi só
girlie you
Sò só
Sòsó mi só
Sò, sòsó mi só

- Advertisement -

[Verse 2]

Girl you’re sweeter, you’re sweeter like sòsó mi so
Girl you dey gimme the melody now
You been giving me now, wey I dey need for my life no be..
See your body sweet
See your body fine
See your body karaka
See your body kay-kay
See your body set
See your body cheese
See your body do like that e juice

Girlie yo yo yo
Say your body dey ginger me
See the thing e dey hinder me, when I want to dey see other things
Yo yo yo yo yo yo you just occupy the space
Girlie you be matter
Come to my radar
Shey your name na Martha yo yo ohoo

[Outro]

girlie you
So so
Sòsó mi so
I’m liking the way youuu
Soso mi so

- Advertisement -

Read more exciting lyrics here. Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Your Waist Lyrics by M9

M9 - Your Waist Lyrics Read Your Waist Lyrics by M9 below Oh no(Dydunno)No noM 9 Wonder (wonder)All this girls them dey wonder, wonderWhen we start the...

Meet M9, One of Nigeria’s fast-rising musical artist

Marvin Chisom Duru popularly known as M9 is a Nigerian musical artist who's well grinded in rap music and afrobeats genre. He made some...

G.O.A.T.Y (Greatest of All Time Yo) by M9

M9 - G.O.A.T.Y (Greatest of All Time Yo) Lyrics Read G.O.A.T.Y (Greatest of All Time Yo) lyics by M9 below (Dydunno)HuhhGbesBuyaka buyaka buyaka buyakaCaseYeah-yeah, eh Girl dem...

Comot Body by M9

M9 - Comot Body Lyrics Read Comot Body Lyrics by M9 below It's your boy M9Case, case, case, case, case, case, case, caseCase, case, case, case,...

PMW (Pour Me Water) by M9

M9 - PMW (Pour Me Water) Lyrics Read PMW (Pour Me Water) Lyrics by M9 below (Badman)(Alea casa) BalloAhanM9,9,9Gbes We don try eOluwa (ahaan)For the street, the...

Temperature Lyrics by M9

M9 - Temperature Lyrics Read Temperature Lyrics by M9 below M9 9 9 See my Jolie my Jolie o (my jolie)NoSay you go need corny love my...