Comot Body by M9

HomeLyricsComot Body by M9
Must Read

M9 – Comot Body Lyrics

Read Comot Body Lyrics by M9 below

[Intro]

It’s your boy M9
Case, case, case, case, case, case, case, case
Case, case, case, case, case, case, case, case
(It’s Bazestop beat)

- Advertisement -

[Pre-Chorus]

When we step inna d place,
We’re coming with a bullion van (je je je)
Anything wey we see, anything na im we dey buy (buy buy buy)
When we step inna the place (eh eh)
We’re coming with a bullion van o (eh eh)
Anything wey we see, anything na im we dey buy

[Chorus]

Make you comot bodi (oyea yea yea)
If my matter no concern youu (talku talku)
Make you comot bodi (oyea yea yea)
If you no like my style ooo (talku talku)
Make you comot bodi (oyea yea yea)
All the talku talku people wey dey for my area (talku talku)
Make you comot bodi (oyea yea yea)
Make you comot bodi (talku talku)

[Bridge]

Case, case, case, case, case, case, case, case
Case, case, case, case, case, case, case, case
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe
Gbe gbe ti gbe

- Advertisement -

[Verse 1]

Na so dem go dey waka waka
Na so dem go dey talku talku
If dem no fit meet your standard
Na so dem go dey haty haty
Ogbeni make you calm down o and stop to dey talku talku
Me i dey on my standard so make you comot body

[Chorus]

Make you comot body (oyea yea yea)
If my matter no concern youu (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
If you no like my style ooo (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
All the talku talku people wey dey for my area (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
Make you comot body (talku talku)

[Bridge]

Case, case, case, case, case, case, case, case
Case, case, case, case, case, case, case, case
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbes)
Gbe gbe ti gbe (gbe)
Gbe gbe ti gbe
Gbe gbe ti gbe

[Verse 2]

As i dey do my things ooo
I go go my way jeje
As i dey sing my song e yo
I dey do my things jeje
Jeje, jeje
Jeje (jeje)
Jeje (jeje)
Jeje
Naso dem go dey talku talku
Talku talku (talku talku, talku talku)
Ehen!

- Advertisement -

[Pre-Chorus]

When we step inna d place,
We’re coming with a bullion van (je je je)
Anything wey we see, anything na im we dey buy (buy buy buy)
When we step inna the place (eh eh)
We’re coming with a bullion van o (eh eh)
Anything wey we see, anything na im we dey buy

[Chorus]

Make you comot body (oyea yea yea)
If my matter no concern youu (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
If you no like my style ooo (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
All the talku talku people wey dey for my area (talku talku)
Make you comot body (oyea yea yea)
Make you comot body (talku talku)

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

- Advertisement -

Leave a Reply

- Advertisement -
Latest Post

Find My Babe by Mavo

Nigerian music prodigy Mavo shines on his latest release, "Find My Babe." The track highlights his sharp lyricism and...
- Advertisement -

Trending Also

Related Posts

- Advertisement -