M9 – PMW (Pour Me Water) Lyrics
Read PMW (Pour Me Water) Lyrics by M9 below

[Intro]
(Badman)
(Alea casa) Ballo
Ahan
M9,9,9
Gbes
[Verse 1]
We don try e
Oluwa (ahaan)
For the street, the street (wa wa wa)
For the street,
Guys just dey on legit (dey on legit o)
No work, nothing to eat
The government dey on legit
Dem dey on legit eh
Dem no send
How we take survive oh oh
For the country wey hard like this
[Chorus]
Say, somebody
Somebody
Somebody eh
Somebody o ai
Somebody o
Somebody eh
Somebody o
Say make you pour me water (i say make you pour me water)
Say make you pour me water (i say make you pour me water)
Say make you pour me ginger
Pour me fire
Pour me…
I say somebody o
Somebody o
Somebody o
Somebody o ai
Somebody eh
Somebody o
Somebody eh
Say make you pour me water
I Say make you pour me water
I Say make you pour me ginger
Pour me fire
Pour me…
[Verse 2]
See,
To be a man for dis country
No be come chop oh
Wetin man dey see on a daily
Dey see on a daily e-e
See on a daily
Na only God go bless us o
For the stess we don see (gbes)
As e be no be beans ee
No be beans,
Ohh Na only God go help us o
[Interlude]
Oh holy father
Make you shine your light oh oo
For the street aya ya ya…
[Chorus]
I Say somebody
Somebody
Somebody eh
Somebody o ai
Somebody o
Somebody eh
Somebody o (eh)
I Say make you pour me water (i say make you pour me water)
I Say make you pour me water (make you me pour waterrr)
I Say make you pour me fire
Pour me ginger
Pour me, Pour me
I say somebody o
Somebody o
Somebody o
Somebody o ai
Somebody o
Somebody eh
Somebody o
I Say make you pour me water (make you pour me water)
I Say make you pour me water (make you pour me water)
I Say make you pour me ginger
Pour me…
Pour me, Pour me
Pour me, pour me
Pour me For my body
My body m body
Ayayaya ayaya
The stress,
The stress is taken over me ooo
Ayayaya
Read more exciting lyrics here. Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents

