Port Au Prince by Tekno

HomeLyricsPort Au Prince by Tekno
Must Read

In “Port Au Prince,” Tekno delivers a passionate tribute to profound affection, loyalty, and the boundless sacrifices one is willing to make for romance. The track employs evocative imagery and sincere declarations to depict a romance so compelling that the artist expresses a readiness to uproot his life, travel the globe, and endure major compromises just to remain by his partner’s side.

Beyond the central romantic narrative, the song underscores themes of deep psychological bonding, steadfast devotion, and the pure happiness a significant other introduces to life – ultimately demonstrating how true love can reshape a person’s reality and foster an unshakeable sense of duty.

- Advertisement -

Read Port Au Prince Lyrics by Tekno below

Where did love go? Cover Art

You dey sweet me for my brain oh
From Lagos reach Port-au-Prince oh
If dem ask me wetin pain oh
Na the day way you fit leave me

Girl
I go change location for you
Leave my country for you
Pack my bag and my handset
Just to waka with you o

If they tell me say na juju
I go still gree be your mumu
You dey press all my buttons
You dey off me, you dey off me
Ooohh oh

- Advertisement -

I go change location for you
Leave my country for you, yaa uhh yaa uhh
If they tell me say na juju
I will happily be your mumu, yaaa-aaa
Yeah yeah

Love me
L. O. V. E, lo-lo
Lo-lo, lo-lo, lo-lo-lo
Love me (Lo-lo, lo-lo)
L. O. V. E, lo-lo
Lo-lo, lo-lo, lo-lo-lo

Read Also: treat u right by FOLA & Ayra Starr

You turn my passport to pillow
You dey sweet me inside my head
And I dey dance to your alingo
I go love you every year
Your laughter be my new language
Even silence get ascent
Na your body be my address
Any bother

- Advertisement -

You dey sweet me for my brain oh
From Lagos reach Port-au-Prince oh (nananananana)
If them ask me wetin pain oo
Na the day way you fit leave me
Yea-yea

Love me
L. O. V. E, lo-lo
Lo-lo, lo-lo, lo-lo-lo
(Lo-lo, lo-lo, lo-lo-lo)
Love me
L. O. V. E, lo-lo
Lo-lo, lo-lo, lo-lo-lo

Follow us on X.

- Advertisement -

Leave a Reply

- Advertisement -
Latest Post

Find My Babe by Mavo

Nigerian music prodigy Mavo shines on his latest release, "Find My Babe." The track highlights his sharp lyricism and...
- Advertisement -

Trending Also

Related Posts

- Advertisement -