Fun by Rema

LyricsFun by Rema

Share

- Advertisement -

Rema – Fun Lyrics

Read Fun Lyrics by Rema below

Fun Artwork

[Intro]

London..
Another banger, banger

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

- Advertisement -

Trendin Now: Dancing Around Medley Lyrics by Nathaniel Bassey

[Chorus]

Oya oh I’m dripping
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

[Verse 1]

I no get competition, my enemy na sapa (Say na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
MIA, email me, I can’t give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress

- Advertisement -

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn

Hot: Ayo Maff – Oshimiri Lyrics Ft. BNXN

[Chorus]

Oya oh I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this (I do this)

- Advertisement -

[Verse 2]

Oh yo, oh yo (Oh yo)
The streets ain’t got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you’re the one who’s immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)

[Pre-Chorus]

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn

Read Also: Your Number Lyrics by Darkoo

[Chorus]

Oya oh I’m dripping (Oya oh, I’m dripping)
Pelú water fiji (Fiji)
Balenciaga Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this

Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Rema – TEA

Global Afrobeats icon, Rema maintains his unstoppable momentum with his latest hypnotic release, "TEA." Following his high-profile collaboration with LISA and Anitta on the...

Oh No by Rema

Continuously redefining Afrobeats through distinctive melodies and an innovative style, Rema remains a leading global ambassador for African music. The track "Oh No" promises...

LISA, Anitta & Rema linked up for FIFA Theme song – Goals

Marking one of 2026's most monumental cross-cultural collaborations, Thai K-pop icon LISA, Brazilian powerhouse Anitta, and Nigerian superstar Rema have joined forces for "Goals."...

Best by Tiakola & Rema

The collaboration "Best" by French-Congolese artist Tiakola and Nigerian superstar Rema dives deep into the complexities of romance, fame, and emotional vulnerability. Blending English,...

TEA by Rema

Rema brings the energy of the club to life in "TEA," an infectious Afrobeats track driven by hypnotic rhythms and a standout, repetitive chorus....

Kelebu Lyrics by Rema

Rema - Kelebu Lyrics Read Kelebu Lyrics by Rema below Another banger, banger, banger Kelebu, kelebu, kelebu, kelebuKelebu, kelebu, kelebu, kelebuKelebu, kelebu, kelebu, kelebuKelebu, kelebu, kelebu, kelebu...