Salt by 6uff & Odumodublvck

LyricsSalt by 6uff & Odumodublvck

Share

- Advertisement -

“SALT” is an intense, street-inspired hip-hop single by Nigerian producer-rapper 6uff and Native Records/Def Jam rap star Odumodublvck. Released on October 21, 2026, under The Iron Facility and The Orban Company, the track addresses survival, street vigilance, spiritual protection, and maintaining an unyielding resolve despite life turning harsh.

6uff & Odumodublvck – Salt Lyrics

[Intro]

Blvck sheep for life
Blvck sheep forever
Is gaju till we kpeme
Antiworld gangsters, G records
You get me, Odumodublvck
Iron
Kpe!
I hear say dem wan fall me
Na me jail men
Abeg make dem no blame them

[Chorus]

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

- Advertisement -

[Post-Chorus]

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me

[6UFF’s Verse]

Chop press up like Cerelac (iron)
Me my goons we dey play FIFA (clear road)
We dey share update
We dey minister
Eye don red like Miranda

[Chorus]

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

- Advertisement -

[Odumodublvck’s Verse]

Ogbono
Na me draw them, potor potor
Into the mud
Belly of the beast
Na me bless the feast
OGBENI, I don’t need a priest
For the blood of my enemies na me dey lead
Hip hop amenities
I be king
Skeppy, Wizzy, David
Odogwu
Kala! Upon everything you did

Read Also: Burukutu by Olamide

I hear say dem wan fall me (fool)
Na me jail men
Abeg make dem no blame them
Who dey their door na me now
Who break the law na him
I posted up with nigga
I beat all of them for street
Ezege paid a couple millis
I could kill for less
Make him just tell me Kala do it
Na namix way go tame them
Everything she tell me now I be like Shakespeare

- Advertisement -

[Chorus]

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

[Post-Chorus]

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me

[Outro]

Story of the DSS
Get many sarz
Na me run am, na me kala
E show
Iron
Clear road!

Follow us on X.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

6uff & Phyno – Turbulent Fellow

Closing out his project IRON ORE II, Nigerian rapper 6UFF joins forces with celebrated artist Phyno on the track "Turbulent Fellow," bringing a seasoned...

Too Spoilt by Odumodublvck

Odumodublvck - Too Spoilt Lyrics Read Too Spoilt Lyrics by Odumodublvck below I am too spoiltOrishi rishiYeahCome-on I am too spoiltI just need my nails donePrimary 2...

ISALE EKO by Odumodublvck

In "ISALE EKO," Odumodublvck chronicles his evolution from a chaotic upbringing dominated by street life to a place of unshakable confidence, spiritual grounding, and...

Al-Jannah by Kizz Daniel, Odumodublvck

Kizz Daniel - Al-Jannah Lyrics Read "Al-Jannah Lyrics," by Kizz Daniel, Odumodublvck and Bella Shmurda below; Intro: Kizz Daniel (ODUMODUBLVCK) I wish I can flyI wish I...

Turbulent Fellow Lyrics by 6uff & Phyno

6uff and Phyno's "Turbulent Fellow" (from 6uff's project IRON ORE II) is a rephrased version of that core message: A swagger-heavy homage to the...

Excellent by 6uff

"Excellent" by 6uff is an unapologetic anthem focused on self-confidence, ambition, and the thrill of personal success. The track highlights a lifestyle defined by...