Waka by Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno

LyricsWaka by Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno

Share

- Advertisement -

Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno – Waka Lyrics

Read Waka by Mavins, Don Jazzy, JVXN and Deeno below

Waka Artwork

Intro

Wahala
EhEhhEh
Oh my lord
EhEhhEh
Jidemo
It’s Don jazzy again
Se ya jidemo ooo
Ahhhhh, we go lord o

Verse 1

Though it’s hard wen u don’t see result
But don’t let dem remove you from d source
Me I go dey carry on like clock
I’m an overcomer in d Lord

- Advertisement -

All of dem wey gather go report me
Money from my bad company they rush in
Look how far my mummy’s prayer brought me
My journey not an ordinary one

Pre-Chorus

‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life, will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here

Chorus

I been they waka waka go
Wen my mate dey order Uber
My leg been they cover distance
Wen man pikin never too fine
Now, I dey wakawaka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am

- Advertisement -

Verse 2

(It’s Don jazzy again o)
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Keep on movin’ forward
Never ever pembe
Never leave my money
Mata unattended

Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge
Me accepted
The way I dey pose
Na so I dey denge oooo ah-ha

Pre-Chorus

‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here

- Advertisement -

Read Also: Too Spoilt by Odumodublvck

Chorus

I been they waka-waka go
When my mate they order Uber
My leg been they cover distance
When man pikin never too fine
Now, I they waka-waka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am

Outro

I still dey waka-waka go here
Ehehehe
It’s Don Jazzy again o
Ehhhh Ohhhh Ehheh

Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Ala Bekee by Yemi Alade & Don Jazzy

In Ala Bekee, Yemi Alade and Don Jazzy team up to deliver an upbeat wedding anthem that honors lifelong commitment. The track captures the...

Yemi Alade joins voice with Don Jazzy for – Ala Bekee

Afropop powerhouse Yemi Alade has joined forces with iconic producer and Mavin Records chief Don Jazzy for a lively single titled "Ala Bekee." Marking...

Mavins – Signs Ft. Sevn, Lovn, Egertton & TAR1Q

Mavin Records is spotlighting its newest wave of artists with "Signs," a collaborative track from Mavins featuring Sevn, Lovn, Egertton, and TAR1Q. Debuting on...

Man arrested for impregnating Ayra Starr’s mother

Music executive Don Jazzy has cleared the air regarding widespread rumors concerning the alleged arrest of a social media user who claimed he was...