Waist by Omah Lay

HomeLyricsWaist by Omah Lay
Must Read

Omah Lay – Waist Lyrics

Read Waist Lyrics by Omah Lay below

Waist Artwork

Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Hmmm
Carry for waist, waist

- Advertisement -

Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Hmmm
Carry for waist, waist
Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Hmmm
Carry for waist, waist

One day for d thief
Everyother day for me
I-go smoke chimney
Drink oshemiri
Egigijii gigiji gigiji gigiji
Yes oh I put C,B,D
E they relax body
Peace & harmony
Go check my-
Money long ohh money long ohh money long ohh hm

Milli milli milli milli mi
Wetin I they use money for
All of unna no serious
How e take concern any one
Milli milli milli milli mi
How much for my lu-Luis v socks
170 milli milli

- Advertisement -

Jesu chai oh
The dada wey they my head oh
Scatter my enemies
Confuse dem with little things
Jesu chai oh
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Na two people something she carry for waist, waist
Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Na two people something she carry for waist, waist

Me I no they gree play with my money
The way you collect it from me
I want 2 romance your body
Olokpa romance onye-ohi
Omah Lay omenma, omenma, omenma omenma
I will spray you, in dollars
Throw your back, back to sender

Na yansh weh big na him be ikebe o ikebe oh e
Na yansh weh real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe o ikebe oh
Wetin kill Sampson na still ikebe o ikebe oh

- Advertisement -

See Also: AMA by Seyi Vibez

Jesu chai oh
The dada weh dey my head o
Scatter m enemies
Confuse dem with little things
Jesu chai oh
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Na two people something she carry for waist, waist
Jesu-jesu
Hmm hmmm hmmmm
Hmm hmmm hmmmm
Na two people something she carry for waist waist
Jesu-Jesu

Hahaaha you’re crazy you know

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

- Advertisement -
Latest Post

Find My Babe by Mavo

Nigerian music prodigy Mavo shines on his latest release, "Find My Babe." The track highlights his sharp lyricism and...
- Advertisement -

Trending Also

Related Posts

- Advertisement -