Up Lyrics by Sarz Ft. Victony

LyricsUp Lyrics by Sarz Ft. Victony

Share

- Advertisement -

Sarz and Victony – Up Lyrics

Read Up Lyrics by Sarz Featuring Victony below

Protect Sarz At All Costs Album Art

Stur’
Ayeeeeeeeee wa wa
Hm-hm

Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!

- Advertisement -

Trending Now: ILWY by Fireboy DML & Pheelz

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu?
Abegi show face (Abegi!)

- Advertisement -

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask, What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu? abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!,
Abegi! show face
Abegi!

Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!

- Advertisement -

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-

Read Also: Sarz – Mademoiselle Ft Odumodublvck, Shallipopi

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!, Abegi!, Abegi! eyyy
Abegi!, Abegi!, Abegi! show face
Abegi!, Abegi!, Abegi!

Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

SLICK by Victony

In "SLICK," Victony weaves together a narrative centered on high-end living, romantic allure, and self-assurance. The track utilizes sleek production and witty, flirtatious wordplay...

Tml Vibez joins force with Victony for “Hello”

Street-pop vanguard, Tml Vibez has pulled off a brilliant creative pivot with his latest single, "Hello," featuring the ethereal and genre-bending Victony. The track...

TWIN by Victony & Fola

Nigerian Afropop figures Victony and FOLA have teamed up on an exciting joint release titled "TWIN." The track combines Victony's effortless vocal runs with...

Glory II Lyrics by Victony & Fridayy

Victony, Fridayy - Glory II Lyrics Read Glory II Lyrics by Victony & Fridayy below Prayer for my people, beggi help me say AmenSay we no...

Golibe by FOLA Ft. Victony

FOLA & Victony - Golibe Lyrics The lyrics for "Golibe," the third track on his debut album Catharsis which FOLA featured Victony, are listed below. Le...

Victony brings out his STARLIFE project

Building on the momentum of his 2024 debut album Stubborn, Victony has delivered his eagerly awaited sophomore project, Starlife. Distributed through OUTLAWIVILLE, this 15-track...