Already by BNXN & Sarz

Must Read

Already” finds BNXN and Sarz at a crossroads of confidence and reflection. The track serves as a testament to the hustle, navigating the delicate balance between ambitious striving and the harsh realities of betrayal. By weaving themes of financial stability and resilience into a smooth Afro-fusion tapestry, the song highlights the importance of self-belief and gratitude in the face of systemic pressure.

Read Already Lyrics by BNXN & Sarz below!

The Game Needs Us Artwork

Intro

(The number you have dialled is not available a-)

Chorus

I for follow you party, ìṣe mi lọ rẹmi
I gats work for my money steady before they call me òleni
Ọmọ shout out to the ones weh love me, ori ṣe ni? Wọn fẹmi
Baba this year make my money plenty, I said it already

- Advertisement -

Verse 1

Na circumstances change me, if you love me, please show me
Diana say she go show me shege, I’m not Daddy Showkey
Make dem no talk say dem give me promo, not mе ọmọ ológo
Bẹ̀rẹ̀ mi l’ọwọ àwọn to n choke oh, àwọn ọmọ mi l’Eko

Ejo, o ní ki n gbé wọn ṣepe, ko sеke I play reggae
E don teh since my matter cast oh, reach Toronto
It’s all of love till they love you no more, go ask my padi oh
What went wrong with my team? Don’t ask me, I said it already

Chorus

I for follow you party, ìṣe mi lọ rẹmi
I gats work for my money steady before they call me òleni
Ọmọ shout out to the ones weh love me, ori ṣe ni? Wọn fẹmi
Baba this year make my money plenty, I said it already

Verse 2

Ọpọlọ e o gbọdọ̀ ṣe kini?
Ọpọlọ e gbọdọ̀ ma calcu sare ni o
Opportunity wey dem no gimme
I ain’t never talk any of it lightly o
I’m Mr. Incredible, ‘credible, dominate the stereo
This rodeo ain’t for you niggas, o yẹ ke ti dá mi mo, I be top player
The game fucking needs us
Na me go do the work
I can’t fuck this up

- Advertisement -

Read Also: Emotional High by BNXN & Sarz

Chorus

Ìṣe mi lọ rẹmi
I gats work for my money steady before they call me òleni
I’ma shout out to the ones weh love me, orí ṣe ni? Wọn fẹmi
Baba this year make my money plenty o, (I said it) already

Follow us on facebook and X.

- Advertisement -
- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Kaestyle & Eldee – Baba

Nigerian musical artist Kaestyle links up with veteran hip-hop icon and producer eLDee on "Baba," an invigorating joint project...
- Advertisement -

Trending Also

- Advertisement -

Related Posts

- Advertisement -