Tomorrow (Grammy) by Samad

LyricsTomorrow (Grammy) by Samad

Share

- Advertisement -

Samad – Tomorrow (Grammy) Lyrics

Read Tomorrow (Grammy) Lyrics by Samad below

Tomorrow (Grammy) Artwork

[Chorus]

Cause you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin dara
Ma rale, ma ra motor
Look at my life from afar
I’m grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, Samad ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1

[Verse 1]

Won ni ase lo ma n forr
Shemi ti mo danto
Orin Samadi yen won ma gbo
Emi ota mi a bo
Olorun ma je n jabo

- Advertisement -

One step at a time, I go reach the top
Mo le koko clear Headies na
E koko ba nko gbogbo Kokoro Bentleys na
Heavyweight champion e ba fi belti han
No be today
O ti pe ti mo ti n be beat na
When there’s life there′s hope, my brother
For this same life oo, there’s yes, there’s No
I no go tire for the road

In a few years, we go know as e dey go
How many heads, Burna boy get
You know how many shenking wey dem give tems
Before Hannah born Samuel, took how many years
No look me less oo, I’m anointed

[Chorus]

‘Cause you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin dara
Ma rale, ma ra motor
Look at my life from afar
I’m grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, Samad ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1
Yeah

- Advertisement -

[Verse 2]

Beyoncé wey get 35, na one head she get bro
Eyan lawon to gbegesi, and me sef get chest bro
Ni ogo from get go, hope fun awon omo ghetto
Atorun latiko, mi o need ki enikan shey yes no

Grammy yen na less
On God, mi o ni tendi
With the mindset wey I get
Go hard go aggressive
Everywhere go pecheche
Pour them spit kelebe
Grammy yen ma bale sori cabinet pepepe

[Chorus]

Cause you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin dara
Ma rale, ma ra motor
Look at my life from afar
I’m grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, Samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1

- Advertisement -

Read more exciting lyrics here, Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Tomorrow (Loners Version) by Samad & Ayox

Samad & Ayox - Tomorrow (Loners Version) Lyrics Read Tomorrow (Loners Version) Lyrics by Samad featuring Ayox below Cause you never where I go reach tomorrowWho...

SAMAD links up with Bella Shmurda in Lagos

Sensational Nigerian singer, SAMAD links up with street-pop heavyweight Bella Shmurda on "Lagos," expanding his 2026 run with a major joint release. The song...

Tomorrow (Fii The Boys Version) by Samad & Raybekah

Samad & Raybekah - Tomorrow (Fii The Boys Version) Lyrics Read Tomorrow (Fii The Boys Version) by Samad featuring Raybekah below Cause you never where I...

Tomorrow (Dipsciples Version) by Samad & Oladips

Samad & Oladips - Tomorrow (Dipsciples Version) Lyrics Read Tomorrow (Dipsciples Version) by Samad featuring Oladips below Cause you never where I go reach tomorrowWho be...