Casanova by Mr Eazi

LyricsCasanova by Mr Eazi

Share

- Advertisement -

Mr Eazi – Casanova Lyrics

Read Casanova Lyrics by Mr Eazi below

Casanova Artwork

[Intro]

One!
Zagadat

Trending: wgft by Gunna Ft Burna Boy

- Advertisement -

[Verse 1]

I no be Casanova (never dat)
But I dey like woman too much
Why you dey tell me it’s over (why?)
When e be only touch I touch

[Chorus]

Truth to God me I’m trying for you
But it’s so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

[Verse 2]

Why you dey tell me its over (why?)
Me I dey text this girl too much
Oya what be your matter (what be your matter?)
Shey is my loving not enough?
You be my woman
She sef she be my woman
You already know know
Me I be ojukokoro

- Advertisement -

[Chorus]

Truth to God me I’m trying for you
But it’s so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

Read Also: Jesus Power Lyrics by Steve Crown & Lydia Lifted

[Outro]

(Why you dey tell me it’s over?)

- Advertisement -

Do well to follow us on Facebook, X and Youtube for more exciting update.

- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Comfort Lyrics by Mr Eazi Feat. MOLIY

Mr Eazi and MOLIY's collaborative track "Comfort" weaves a lighthearted and sensual romantic narrative driven by strong chemistry, flirtatious banter, and mutual attraction. Throughout...

Mr Eazi – Comfort Feat. MOLIY

Nigerian Afrobeats luminary and songwriter Mr Eazi joins forces with Ghanaian songstress MOLIY for an enchanting cross-border joint single titled "Comfort." Dropping on October 2,...

Corny by Mr Eazi

Mr Eazi - Corny Lyrics Read Corny by Mr Eazi below Zaga what?Zagadat No go do you cornyNo go do you funnyNo go do you long like...

Mr Eazi & Dre Skull – Hide Your Love

Nigerian sensational musical artist and emPawa pioneer, Mr Eazi teamed up with Los Angeles-based producer and founder of Mixpak Records, Dre Skull for a...

Remember That by Mr Eazi, Cham & Dre Skull

"Remember That" by Mr Eazi, Cham, and Dre Skull is a vibrant dancehall-infused track that highlights intense physical chemistry, confidence, and mutual passion. Blending...

See What We’ve Done Lyrics by King Promise & Mr Eazi

King Promise & Mr Eazi - See What We've Done Lyrics Read See What We've Done Lyrics by King Promise and Mr Eazi below Intro Yea yea...