Nigerian acts Straffitti, OctobersRich, and ODUMODUBLVCK have teamed up on “Window II,” a potent collaborative single that merges modern hip-hop with Afrobeats elements. The record highlights the individual strengths of all three performers, propelled from start to finish by razor-sharp lyricism, authoritative vocal deliveries, and gripping production. ODUMODUBLVCK’s signature intensity pairs seamlessly with the distinct artistic styles of Straffitti and OctobersRich, yielding a vibrant and captivating joint effort.
Straffitti ft. OctobersRich & ODUMODUBLVCK – Window II Lyrics
Fawkkk
Blvck sheep forever, blvck sheep for life (fawkkk)
Izgaaju Antiworldgangsters GE records
You get me Odumodublvck
Wait, mic check mic check (kala)
Wetin you talm bou? Wetin you talm bou? (ehn ehn)
Wetin you dey think tho? Wetin you dey think tho? (ah ah)
When the burti drop (Straffo, fawkkk, October)
Fawkkk
When the music drop
Do Michael Jackson dancing
I don buy new polo, and I’m looking too fancy
Money dey my account and I’m looking to faaji
Hot pepper soup, when lacoco don dey high me
No be my power na Oluwa God designing
Oga dey match am, which one be say you dey fear road safety?
I suppose jam am, e be like say na Jehovah save him
Wetin you dey think tho? (wetin you dey think tho?)
Na me get the disco (na me get)
Wey dey give dem dance wey dey jijo
I get niggas wey dey come through the window (I be one of dem, oh yay)
Comment allez-vous? (I came thru the window)
You know the boy too capable (na me, kala)
I know men wey dey stay Ketu (I no dey follow there)
Wey fit to cause some gbegetu (never)
Eh gbegetu (blvck sheep forever, blvck sheep for life)
Cause some gbegetu (Antiworldgangsters)
Gbegetu (Straffo)
Wey fit to cause some gbegetu (yess)
Straffitti no take lacoco
Na Imam, e no shack their zobo
Small pikin dey wan feed am bobo
As a guy man e look sharply look
Pluck koboko, run to popo
Cry today, cry tomorrow
Jump the window
Odumodu, you come you no go
Fuck I don go
October reach I no know
Kalamatus everything you did
Plus the ones wey you know
And the ones wey dey say you no know
Omo, wetin I dey think tho?
Na the igbo wey I bin roll
Wey I bin dey think tho
Smoke grams comot window
Olopa show ask wetin I dey blow
Read Also: Take Away by Ayo Maff & Naira Marley
Wetin you dey think tho?
Wetin you dey think tho? (wetin you dey blow?)
Na me get the disco (na me get)
Wey dey give dem dance wey dey jijo (dey jijo)
I get niggas wey dey come through the window (oh yay)
Comment allez-vous? (c’omot am)
You know the boy too capable (ca ca capable)
I know men wey dey stay Ketu (Ketu, Ketu)
Wey fit to cause some gbegetu (gbege too)
Eh gbegetu (gbege too)
Cause some gbegetu (I go cause small gbege)
Gbegetu (Big gbege, mighty gbege)
Wey fit to cause some gbegetu (na me kala!)
Fawkkk fawkkk
Fawkkk
Dem born me for October (fawkkk fawkkk)
Follow us on X.

