Take Away by Ayo Maff & Naira Marley

LyricsTake Away by Ayo Maff & Naira Marley

Share

- Advertisement -

“Take Away” by Ayo Maff and Naira Marley is a raw, street-hop record centered on transactional dating, late-night club encounters, and refusing to be exploited financially. Trading candid, witty verses, Ayo Maff and Naira Marley call out women who demand extravagant spending during the “talking stage” without offering anything in return, fusing street-smart perspective with unfiltered nightlife storytelling.

Watch the video below!

Ayo Maff & Naira Marley – Take Away Lyrics

[Intro]

Ayo Maff lo fẹ jẹṣẹ Amina
Talking stage o sare na ten million na
Make I dey spend make we no see ṣo ti nọnọ
Brother mi ba n gbe iya ẹ ṣepe jọ

- Advertisement -

[Chorus]

Na big yansh weh you get you no be God (no no no)
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be take away
Na big yansh wey you get you no be God

[Verse 1]

I for like mark your waste like calendar
Slap banger boy for Twitter agenda
If you give me space make I enter
Ọmọtena no be play I go enter

Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh
Ilẹkẹ ja baby
Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh
Ilẹkẹ ja baby

- Advertisement -

[Chorus]

Na big yansh weh you get you no be God
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be take away
Na big yansh wey you get you no be God

[Verse 2: Naira Marley]

Na big yansh wey you get you no be God
Don’t worry what’s in my cup
I saw you in the club
You and your friends with your big bumbum
Mo le ṣẹyin mẹtẹta pọ (ta pọ)
Baby ṣo mọ pe emi mo kọ ‘Ma fọ’
Ilẹkẹ ja pọ
O ni pe ki n duro pe ka wa pọ

Read Also: KOWOPE by Wande Coal

- Advertisement -

Me na biggie man
Ki n to bọ pata o fẹ ki n gbe oun lọ cinema (ma)
Can’t you see the time?
Ko fẹ lọle mọ she be party animal
This your biggie your yansh, yeah
Wey dey put your mind at ease like say na anthem (Ease like say na anthem)
E go put you for problem
E go shock when them turn am into content

[Chorus]

Na big yansh weh you get you no be God
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be take away
Na big yansh wey you get you no be God

Follow us on X.

- Advertisement -

LEAVE A REPLY

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Naira Marley – Jaiye Ft. Rexxie

Naira Marley has unveiled his latest track, "Jaiye," enlisting the talents of record producer and vocalist Rexxie. Spanning slightly past the three-minute mark, the...

All You Need by MURPHY, Ayo Maff, Muyeez & Smallgod

"All You Need" brings together MURPHY, Ayo Maff, Muheez, and Smallgod for a reflective look at contemporary romance, balancing deep affection with the anxieties...

Cartoon by Naira Marley

Naira Marley - Cartoon Lyrics Read Cartoon Lyrics by Naira Marley below HelloMarliansMarliansMarlians Otilor far far, ko fa nkan ti awa n faCali la wa n faColo...

Damage by 255, Naira Marley & Zinoleesky

255, Naira Marley & Zinoleesky - Damage Lyrics Read Damage Lyrics by 255 Featuring Naira Marley and Zinoleesky below Aye!(Two, Fifty, Five!) Please don't call me on...

Ayo Maff – Oshimiri Lyrics Ft. BNXN

We present to you Oshimiri Lyrics, a song from Ayo Maff, who teamed up with another talented Nigerian artist - BNXN, for a song...

Mmmn by Naira Marley

Naira Marley - Mmmn Lyrics Read Mmmn Lyrics by Naira Marley below Big.. big vibes Give her d mmmn Give her d ha Give her d mmmn Give her d...