Sugar Lyrics by Korede Bello

HomeLyricsSugar Lyrics by Korede Bello
Must Read

Talented Nigerian sensational singer – Korede Bello drops Sugar Lyrics, a song which signals his comback to the music scene after a brief hiatus.

Korede Bello – Sugar Lyrics

Sugar Lyrics by Korede Bello

This gbedu dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super

- Advertisement -

Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa

Mega star supa star
Give us the gbedu drop am
Mi casa su casa as e dey hot oya chop am

Who no like beta thing Abo
Enter my Maserati Abo
Jeka ma Kawasaki Abo
Ehn the party after party Abo
On a Kentro Kamakazi abo
Ball like Amokachi I ball
No time for titikati Abo
Fine girls, dem call me zaddy Ambo

- Advertisement -

My phone has been ringing
If it’s not money I’m not picking
Must be jonzing dem must be joking
If they thinking that I’ve been sleeping
I’m a chosen
I’ve been cooking
M3GA chicken so finger licking
Know say man a big fish ejadindin
I’ve been kinging since the beginning

Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the zoom zoom call me Papito
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the boom boom boom!

This gbedu dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super

Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa

- Advertisement -

Read more exciting lyrics here, Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents

- Advertisement -

Leave a Reply

- Advertisement -
Latest Post

Find My Babe by Mavo

Nigerian music prodigy Mavo shines on his latest release, "Find My Babe." The track highlights his sharp lyricism and...
- Advertisement -

Trending Also

Related Posts

- Advertisement -