Satisfied (18+) by Famous Pluto

LyricsSatisfied (18+) by Famous Pluto

Share

- Advertisement -

The lyrics of “Satisfied (18+)” by Famous Pluto delve into lust, casual flings, and the underlying emotional emptiness that often persists despite endless pleasure. Using explicit, street-inspired storytelling, the track paints a vivid picture of a fast-paced lifestyle fueled by fleeting encounters and material indulgence, ultimately highlighting an unyielding, restless desire for something more.

Read Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto below

STREET THERAPIST Artwork

[Intro]

Wor-wor-wor
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

[Verse 1]

‎I be àṣhawó boy, you know say, me I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I hala “Oh, my God”
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along

- Advertisement -

[‎Chorus]

‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

[Bridge]

‎Oh oh
‎Eh eh
‎Oh
‎Eh ye, oh

[Verse 2]

If I no see OS, then I go back to all my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest
‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
It’s my problem, people love me for things I no too get

- Advertisement -

Read Also: For Days by Famous Pluto

[Chorus]

‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Follow us on facebook and X.

- Advertisement -
- Advertisement -

Leave a Reply

Latest Post

Popular Now

Read more

Related Posts

Famous Pluto shares “STREET THERAPIST” his debut album

Street-pop sensation Famous Pluto has officially entered the album conversation with his raw debut, STREET THERAPIST. Across 10 tracks, the young artist acts as...

Unto The Next by Famous Pluto & Zerrydl

Famous Pluto and ZerryDL - Unto The Next Lyrics Read Unto The Next Lyrics by Famous Pluto & Zerrydl below; Drip on white weh dey, huh(Toriye)Na...

Praise and Worship by Famous Pluto & Brazy

"Praise and Worship" by Famous Pluto and Brazy drops vibrant Afrobeats energy to celebrate confidence, luxury, and heavy infatuation. Through playful lyrics and infectious...

For Days by Famous Pluto

"For Days" by Famous Pluto is a compelling anthem about ambition, hustle, and the sacrifices required to escape poverty. Through reflective storytelling, the artist...

Ganja by Famous Pluto Feat. Corizo

Combining comedy and grit, "Ganja" by Famous Pluto and Corizo explores the Duo's deep dependence on cannabis and its impact on their daily routines....

Fast and Furious by Famous Pluto

"Fast and Furious" by Famous Pluto captures the artist's relentless work ethic and drive to break free from financial hardship. Distancing himself from opportunistic...