In “Pretty Girls,” Joeboy delivers a vibrant single dedicated to the celebration of female independence and nightlife culture. The track pays tribute to self-reliant, stress-free women who bring dynamic energy to the dance floor while living life on their own conditions.
Listen below!
Joeboy – Pretty Girls Lyrics
[intro]
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress, hmm
[Verse 1]
A pretty girl called Jennifer
She dey do wah she want
She no dey send no man (no wah)
She got the wickedest smile and her body on soft
Uhhhh
Do her thing on her own
She no need nobody o
She dey Killy me slow
Ma lo pami o
Omoge mi no stop make you run am dey go
[Pre-Chorus]
Ahhh
She wan party eh
Shey Lavida wanna party eh
If you wan come run don’t walk ye
Omo party we party all the time ye
why
She wan party eh
Shey Lavida wanna party eh
If you wan come run don’t walk ye
Omo party we party all the time ye
[Chorus]
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress, hmm
Again, Again
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress, ehhh
[Verse 2]
Come closer I wanna whisper something (oh yeah)
Baby listen up
Make I hold ya put it on me like you don’t care
That is all I want
[Pre-Chorus]
She wan party eh, eh
Shey Lavida wanna party eh
If you wan come run don’t walk ye
Omo party we party all the time ye
why?
She wan party eh
Shey Lavida wanna party eh
If you wan come run don’t walk ye
Omo party we party all the time ye
[Chorus]
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress, hmm
Read Also: Aloe Vera by Skepta feat. Asake
Again, Again
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress, ehh
[Outro]
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress
(I think i drink too much)
Again Again
Yes yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex (yes)
Wey no dey too like stress
Follow us on X.

