OWA by Yemi Alade is an empowering, high-energy anthem that projects unwavering self-confidence, regal authority, and global artistic stature. Propelled by vibrant, driving rhythms, the track captures the commanding atmosphere of stadium performances while asserting her unmatched position within the international music landscape.
Yemi Alade – OWA Lyrics

[Intro]
Kole kole kole kole Kole kole
Kole kole kole kole kole kole
Owa
Owa
Owa
Owa (dindigigidi)
Owa
Owa
Owa
Owa
[Chorus]
Kole, kole, e dey body
Kole, kole, e dey body
Kole
Ayayaya
[Verse 1]
Mohammed Ali heavy weight
Her royal majesty ti de
You go pay in full if you price me
No time to shey alaye
Kilomi kilomi kilomi (Owa)
No be to 2 minutes indomie (Owa)
I dey disturb their FYP unapologetically (Owa)
Chocome chocome chocome (Owa)
Sempe for the girl wey sabi
How I dey carry myself, needs to be studied
[Chorus]
Kole, kole, e dey body (dindigigidi)
(Kole kole kole kole Kole kole)
Kole, kole, e dey body
Ayayaya
[Verse 2]
Original no be regular (owa)
Pull up looking exceptional (owa)
Killing shows for big arena (owa)
Too much smoke and the fire (owa)
So intentional
Everything international (owa)
E be me their lecturer
Highly professional ayee
Read Also: Away by Yemi Alade Feat. Teni
[Chorus]
Kole, kole, e dey body
Kole, kole, e dey body
[Outro]
Kole
Owa (Jpizzle production)
Owa
eh kole, eh kole
Kole, kole, e dey body
Kole, kole, e dey body
Kole kole kole kole
Yemi Alade
Follow us on X.
