Spinall & Victony – Early Lyrics
Read Early Lyrics by Spinall and Victony below

[Refrain: Victony & Spinall]
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)
[Chorus: Victony]
Early morning
Early morning
For the early morning (Stub’)
Early morning (Wah dem a seh?)
Trending Now: My Brother Lyrics by T.I Blaze Ft Ayo Maff
[Verse 1: Victony]
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
I just dey give am for early morn’ (Early morn’)
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
Her bobo dey call am for early morn’ (Early morn’)
Girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly button (Ayy)
Easy to shout, I go ta-na-na, Selena
Early morn’, early morn’ (Early morn’)
Ten over ten be the body o
4 A.M., e dey shout, е dey sound alarm
E go wake evеrybody o (Body o)
Girlie o, girlie o, you display pass tele’ o
Girlie, no do ceremony o
She say make we hurry
[Chorus: Victony]
For the early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
Hot: Many Many Things Lyrics by Camidoh & Stonebwoy
[Verse 2: Victony]
She say, “Ori bi egbami o”?
Her bum-bum dey shout “Oyoyo” when she see me
She need my energy o (Yeah, yeah)
She no dey too come back anytime she free me
Anytime she (Mm-hmm), baby girl, it’s risky
Elephant, shey na bum-bum be like this
She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
Omo, wetin dey ‘sup? She dey shout, “¡Felix, Navidad!”
[Chorus: Victony]
Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
[Refrain: Victony & Spinall]
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)
Read Also: Tobari Lyrics by D’banj, DJ Maphorisa & DJ Obi
[Outro]
Obah
Join us on facebook, X and Youtube for more exciting contents.
