LyricsBNXN - Ashimolowo Lyrics

BNXN – Ashimolowo Lyrics

-

- Advertisment -

We present to you Ashimolowo Lyrics, a song released by BNXN, a talented Nigerian singer-songwriter, from his newest album ‘CAPTAIN.’

Read Ashimolowo Lyrics by BNXN below

Ashimolowo Lyrics

[Chorus]

Magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?

[Verse 1]

Soro gbe won n’gbo ko le ye won
Look how we made it, aa oo de gbe’gbon
Make dem clear my way
Since no be today, wey I don dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy
So tin ba sope Allah wallahi, believe me my guy

[Chorus]

It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch? (is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?

[Verse 2]

Demma talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I dey recharge, I no get time to revive wetin don die
When I roll up my igbo and I think about the journey
I’ve been on, how you think say man go relent
I am a different guy, wey dey fight for my own lifeline

Hmm so bye bye, to relationships wey no pay I won’t lie
Dem do me dirty for back but when na my prime
Wey no make me to dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass Wi-Fi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain’t seen a nigga do it like me on my life
Me I dey try!

[Chorus]

It’s magic (sabi now) I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
(is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic (if you sabi now)
I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
(is Ashimolowo a bad bitch)

Read more exciting Lyrics here. Do well to follow us on FacebookX and Youtube for more exciting update.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Golibe by FOLA Ft. Victony

FOLA & Victony - Golibe LyricsThe lyrics for "Golibe,"...

Agenda Lyrics by Minz & 255

Minz & 255 - Agenda LyricsRead Agenda Lyrics by...

Amen by Asake

Taken from his just released album "M$NEY," Asake shakes the...

Pity My Soul by Chike & Syemca

"Pity My Soul" by Chike and Syemca is a...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you