LyricsBalance Lyrics by Guchi

Balance Lyrics by Guchi

-

- Advertisment -

Guchi – Balance Lyrics

Read Balance Lyrics by Guchi below

No Skips, Just Feelings Artwork

[Verse 1]

For the Garlado, I dey on my own
E go bad o if I fall out
Even if my brother na Ronaldo
I go dey work for my dollar
Sometimes I dey reason, wetin I do for beginning
Carry my cross till infinity, e dey play
E dey show no be simile ahh

Trending Now: Your Waist Lyrics by M9

[Chorus]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey

[Verse 2]

Them say this my lamba go soon finish,
Drama, drama cannot see me
Mo lata mo le po, agility,
Nothing wey you do fit twist my sanity
Oh nah
Abeg carry go bad energy
No fi peep a window
Oh na
Eeny meeny mani mo
Enjoy my cruise like a Choco Milo

[Chorus]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance

Read Also: Vex (Po-Po) by M9

[Outro]

Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance
Where I dey, where I dey, no be mistake
Everything balance
Gbese no dey
Yawa no dey, yawa no dey
Everything balance

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Sacrifice by Amerado

Amerado - Sacrifice LyricsRead Sacrifice Lyrics by Amerado belowYeah...

BNXN & Sarz drops new joint EP – The Game Needs Us

BNXN and Sarz have finally unveiled their collaborative EP,...

Rum & Soda by BNXN & Sarz

In "Rum & Soda," BNXN and Sarz dive into...

Back Outside by BNXN & Sarz

A collaboration between BNXN and Sarz, "Back Outside" explores...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you