LyricsUp Lyrics by Sarz Ft. Victony

Up Lyrics by Sarz Ft. Victony

-

- Advertisment -

Sarz and Victony – Up Lyrics

Read Up Lyrics by Sarz Featuring Victony below

Protect Sarz At All Costs Album Art

Stur’
Ayeeeeeeeee wa wa
Hm-hm

Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!

Trending Now: ILWY by Fireboy DML & Pheelz

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu?
Abegi show face (Abegi!)

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask, What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu? abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!,
Abegi! show face
Abegi!

Step in the scene, dem dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow ciggar
Dey for my side she no wear brazier
Eve aunty vex make she go sitdown
You no see when I dey sing Celema?
Soweto girls dem dey buss it down
All of the girls dem dey shout Iya!
You see Cartel you go shout Iyo!

Who wey you know wey they hustle like me? (Me, ee)
Who wey you know wey they hustle like me?
Who wey you know wey they frеsh like me?
Two Four Seven I never sleep
Person dey ask What’s up my Gee?
As I they go up-up my Gee
As I they go up-up my-

Read Also: Sarz – Mademoiselle Ft Odumodublvck, Shallipopi

As I they go up-up my Gee
No go they ask What’s up my Gee
Where you dey when I they on my knees?
You know say me I they mind my biz
I light my cana’
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu abegi show face
Abegi!
Abegi show face!
Abegi!, Abegi!, Abegi! eyyy
Abegi!, Abegi!, Abegi! show face
Abegi!, Abegi!, Abegi!

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

JeriQ releases – HOOD BOY DREAMS 2, 6 years later

Six years after the project that cemented his reputation...

Cash Flow Lyrics by Young Jonn Ft. Wizkid

Young Jonn & Wizkid - Cash Flow LyricsRead Cash...

Kiss Me Thru The Phone Pt 2 by Amaarae

Amaarae & PinkPantheress - Kiss Me Thru The Phone...

Bumaye Lyrics by Jaywillz

Off from 'Ocean Echo EP' is Bumaye Lyrics, a...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you