LyricsLetter To My Guys (LTMG) Lyrics by Boy Muller

Letter To My Guys (LTMG) Lyrics by Boy Muller

-

- Advertisment -

Boy Muller – Letter To My Guys (LTMG) Lyrics

Read Letter To My Guys (LTMG) by Boy Muller below

Letter To My Guys (LTMG) Artwork

[Verse 1]

Just imagine
Say me and guys get Bugatti
No be say I dey vex cause you get money pass me, But
T’aba jo lowo por no be bad thing ooo
Biko teach me how to catch fish
Shoutout to my niggas wey dem dey for me

If I dey gbege and me I call them, dem go gbe body
Ahh A’mo fake friends a’mo colour yin
E go make sense if me and my guys be somebody
If all of us are winning no be small joy o
Tell me shey yunno go like make we convoy ooo

I know I am human I dey fuck up o
Tin ba she e dakun mashe mu mi s’okan o
Dakun mashe mu mi s’okan o

[Chorus]

Sati Ramoni jowo
As you dey bless my daily work
No forget all my padi
Cause e go sweet me for my body
Ti a b’ajo j’ejiyan
Moti gbadura l’oru ganjo
Mo ri e abobi
The way you dey show me your loving

[Verse 2]

You know
Winning is my therapy
If we win together oremi me I go dey happy
For our dictionary ko le si poverty
Hate on you bawo?
I no even sabi spell that thing
Emi ati iwo k’awa mejeji ma l’owo n’isho o
If I fly you go follow me go oo
B’oje n’ile yi abi obodo oyinbo oo
Jaiye Puerto Rico

[Chorus]

Sati Ramoni jowo
As you dey bless my daily work
No forget all my padi
Cause e go sweet me for my body
Ti a b’ajo j’ejiyan
Moti gbadura l’oru ganjo
Mo ri e abobi
The way you dey show me your loving

Sati ramoni jowo
As you dey bless my daily work
No forget all my padi
Cause e go sweet me for my body
Ti a b’ajo j’ejiyan
Moti gbadura l’oru ganjo
Mo ri e abobi
The way you dey show me your loving

Read more exciting lyrics here, Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Ebenezer Lyrics by Moses Bliss

Moses Bliss - Ebenezer LyricsRead Ebenezer Lyrics by Moses...

Namipa Lyrics by Bayanni & Qing Madi

Read Namipa Lyrics by Bayanni featuring Qing MadiMavin Record...

I Got Wiser On My Own by Adekunle Gold

In the evocative "I Got Wiser On My Own,"...

Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

Fresh out is Power Fit Do Lyrics, a song...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you