LyricsPower Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

-

- Advertisment -

Read Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy below

Power Fit Do Lyrics by Mr. Dutch & DanDizzy

[Intro]

Egar, egar fire dem say
Eh Wave Zaddy
Dutchy lelele

[Verse 1: DanDizzy]

Na babe wey loyal we go spend on
Babe wey calm we go flenjo
Chioma, Ifeoma, Nneoma, that one wey no normal, na them wey dey indoor
Boys wey dey talk wey dey spend, any money wey you want, e dey inside
Acc, BTC, baby, your body wan fancy my

Make I no cap, make I just talk facts
I like girls wey dey yansh dey clap
If I see better girl, I go hold am tight
Other girls, me I no go look back
Back to back is wrap when I rap
Back to back for the club we dey pop
Back to back if you talk, you go chop better slap ‘cos the boy them dey parra like

[Chorus: DanDizzy]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

[Verse 2: Mr. Dutch]

No go dey order Azul, when they ask for the payment, you go dey look Dutch for face
No go dey follow banni wey go tell you do transfer but she no want follow go your place
No go dey follow boys wey no fit spend, when e reach time to pay bill, all of them gbese
No dey follow anybody talk, I strong my face ‘cos I know say them no fit run my race

I’ve been on this for a minute
I’m talking fact men I swear and I mean it
I’m in it to win it
I said this before, no be new thing
Omo, just gimmie a minute
When I comeback, e go be like mortal combat
Them don knack my babe, so fuck don start
By the time I pull up, you go know say I bad like that
Dutch money, I no come run my mouth, I dey skrrrr

[Chorus: DanDizzy]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

[Outro]

Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do
Aboy, do wetin your power fit do
Do wetin your muscle fit do
No go look Uche face ‘cos them no dey feed you
Do wetin your power fit do

Read more exciting lyrics here, Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Yire (Fanfooler) by Stonebwoy

Pure Afro-dancehall dominance. In "Yire (fanfooler)," Stonebwoy delivers a...

Intro by Nasty C

Nasty C - Intro LyricsRead Intro by Nasty C...

Fine Ting (Fine $hit) by Fola

"Fine Ting" by Fola is a high-energy anthem dedicated...

Olamide – Rain Lyrics Ft. Popcaan

Rain Lyrics by Olamide & PopcaanYBNL Empire general, Olamide...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you