LyricsGlory II Lyrics by Victony & Fridayy

Glory II Lyrics by Victony & Fridayy

-

- Advertisment -

Victony, Fridayy – Glory II Lyrics

Read Glory II Lyrics by Victony & Fridayy below

Glory II Lyrics

[Refrain: Victony]

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand

Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop

[Chorus: Victony]

Glory to God
Glory to God
Somebody say oghene doh
Say them for give me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true, talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Glory to God
Glory to God oh

[Victony’s Verse]

Ehen caboo caboo bentayga
Tequila we no dilute, bad behavior
Kele wey dey do balloon dem dey here
See that one for black her name na temptation
Anything she wants, I got it I say so
Chrome heart to remember your savior
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody, wey say we be failure

I pray I never lose myself on this road
Them never see ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am dem no know so eh

[Chorus: Victony]

Glory to God
Glory to God
Somebody say oghene doh
Say them for give me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true, talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Glory to God
Glory to God oh

[Fridayy’s Verse]

Never gave a damn what people had to say
As long as you know you to get my prayers
And when I’m out of words I still say hallelu
In front of my enemies while you prepare my table
They don’t know the half of things we had to do
Too many nights of sinning just to find some food
Never won before it felt like we was born to lose
Oh, now it’s too much money flowing hallelujah

Glory to God, glory to God
I cannot stop, I cannot stop
For the ones I love that’s six feet under
Tequila I pour it out for the soldiers
Baby you’re mine, baby you’re mine
You give me life, you give me life
When I see your pretty face under the sun
Pray to god I know that you’re the only one

[Refrain: Victony]

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand

Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop

[Outro: Victony]

Glory to God, Glory to God

Read more exciting lyrics here, follow us on facebookX & Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

ILWY by Fireboy DML & Pheelz

Fireboy DML & Pheelz - ILWY LyricsRead ILWY Lyrics...

ms60 by Amaarae

Amaarae - ms60 LyricsRead ms60 Lyrics by Amaarae belowI...

See What We’ve Done Lyrics by King Promise & Mr Eazi

King Promise & Mr Eazi - See What We've...

Glory by Skales & Fave

Skales & Fave - Glory LyricsRead Glory Lyrics by...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you