Mr Eazi – Casanova Lyrics
Read Casanova Lyrics by Mr Eazi below

[Intro]
One!
Zagadat
Trending: wgft by Gunna Ft Burna Boy
[Verse 1]
I no be Casanova (never dat)
But I dey like woman too much
Why you dey tell me it’s over (why?)
When e be only touch I touch
[Chorus]
Truth to God me I’m trying for you
But it’s so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you
[Verse 2]
Why you dey tell me its over (why?)
Me I dey text this girl too much
Oya what be your matter (what be your matter?)
Shey is my loving not enough?
You be my woman
She sef she be my woman
You already know know
Me I be ojukokoro
[Chorus]
Truth to God me I’m trying for you
But it’s so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you
Read Also: Jesus Power Lyrics by Steve Crown & Lydia Lifted
[Outro]
(Why you dey tell me it’s over?)
Do well to follow us on Facebook, X and Youtube for more exciting update.
