Lyricsdlvr Lyrics by Lasmid, TML Vibez

dlvr Lyrics by Lasmid, TML Vibez

-

- Advertisment -

Here is dlvr Lyrics, for the song which was done by a Ghanaian musical artist – Lasmid and a Nigerian fast-rising singer, TML Vibez. The record is taken from their joint album named ‘Sweet Songs 4 You.’

Read dlvr Lyrics by Lasmid & TML Vibez below

dlvr Lyrics

[TML Vibez’s Verse]

Gbemi debe my shawty
Trust me nah me and you she say Timmy ma tan mi
Hmmm ha
If I satin wafomi, babe no dey take me joke
She like to do me corny
GBA gba gbaun Orimi wan korin

[Chorus: TML Vibez]

Baby mama shey bayen
Otiposu meta
Man no go sungba je
Body sha lo matter (Body sha lo matter)
If hmm no dey dun momi
Mio shey back to sender
Water water mi Aquafina
Oshey gan no go too far

The babe no be Gokada
But she dey deliver (she dey deliver)
When she call I go pack my shoes
Say I go see una later (I go see una later)
If she try make she run from me I swear I go chase am (I swear I go chase am)
Color color me power ranger
Tolani mi wey get ginger

[Post-Chorus: TML Vibez]

Bebe
Girl I dey for you bebe
When you need me I’m available
She de show me ads oh ah
When she de put my songs on replay

[Lasmid’s Verse]

I’m a fucking baller
I don fine my gem
Yeah she no want no money
And me I thank God for her
Wahala no go know you my girl
(Mm when I miss you I de do silly things)
Mm when I miss you I de do silly things
Just de put my song on replay

I honor you more than gold
Na sɛ ɛgye ta
Mm mm
M’anhyɛ da
Mm mm mm
Come ride with me ee
Wonti m’akɔfa asɛm aba oo

[Chorus: Lasmid]

Baby mama shey bayen
Oti posu meta
Man no go sungba je
Body sha lo matter
If hmm no dey dunmomi
Mio shey back to sender
Water water mi Aquafina
Oshey gan no go too far

The babe no be Gokada
But she dey deliver (But she dey deliver)
When she call I go pack my shoes
Say I go see una later (I go see una later)
If she try make she run from me I swear I go chase am
Color color me power ranger
Tolani mi wey get ginger

[Post-Chorus: TML Vibez]

Bebe
Girl I dey for you bebe
When you need me I’m available
She de show me ads oh ah
When she de put my songs on replay

Read more exciting Lyrics here. Do well to follow us on FacebookX and Youtube for more exciting update.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Adekunle Gold celebrates new wins after Fuji Xtra release

Following the debut of his latest project, Fuji Xtra,...

Ebenezer Lyrics by Moses Bliss

Moses Bliss - Ebenezer LyricsRead Ebenezer Lyrics by Moses...

Satisfaction by Gunna Ft Asake

Gunna & Asake - Satisfaction LyricsRead Satisfaction Lyrics by...

10% by Tiwa Savage

With its sensual notes and infectious lyrics, "10%" is...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you