LyricsWaka by Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno

Waka by Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno

-

- Advertisment -

Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno – Waka Lyrics

Read Waka by Mavins, Don Jazzy, JVXN and Deeno below

Waka Artwork

Intro

Wahala
EhEhhEh
Oh my lord
EhEhhEh
Jidemo
It’s Don jazzy again
Se ya jidemo ooo
Ahhhhh, we go lord o

Verse 1

Though it’s hard wen u don’t see result
But don’t let dem remove you from d source
Me I go dey carry on like clock
I’m an overcomer in d Lord

All of dem wey gather go report me
Money from my bad company they rush in
Look how far my mummy’s prayer brought me
My journey not an ordinary one

Pre-Chorus

‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life, will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here

Chorus

I been they waka waka go
Wen my mate dey order Uber
My leg been they cover distance
Wen man pikin never too fine
Now, I dey wakawaka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am

Verse 2

(It’s Don jazzy again o)
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Keep on movin’ forward
Never ever pembe
Never leave my money
Mata unattended

Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge
Me accepted
The way I dey pose
Na so I dey denge oooo ah-ha

Pre-Chorus

‘Cause as time goes by
Oh my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but u saved me from dem
D documentation of my life will b a story of amazing joy
How time flies & we made it from here

Read Also: Too Spoilt by Odumodublvck

Chorus

I been they waka-waka go
When my mate they order Uber
My leg been they cover distance
When man pikin never too fine
Now, I they waka-waka go
Na state they gimme visa
My neck they follow glitter
I’m blessed if u really think am

Outro

I still dey waka-waka go here
Ehehehe
It’s Don Jazzy again o
Ehhhh Ohhhh Ehheh

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Come On by Larry Gaaga, Olamide, Mavo & Kidd Carder

"Come On" by Larry Gaaga, Olamide, Mavo, and Kidd...

By The River Lyrics by Wizard Chan

Wizard Chan - By The River LyricsRead By The...

Isaka II (6am) by Ciza, Tems & Omah Lay

Ciza, Tems & Omah Lay - Isaka II (6am)...

Fun by Rema

Rema - Fun LyricsRead Fun Lyrics by Rema belowLondon..Another...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you