LyricsTrump by Smur Lee & ZHUS JDO

Trump by Smur Lee & ZHUS JDO

-

- Advertisment -

Smur Lee & ZHUS JDO – Trump Lyrics

Read Trump Lyrics by Smur Lee and ZHUS JDO below

Trump Artwork

[Intro: Smur Lee & Zhus Jdo]

They call me Smur Lee
Zhus
(You, Phiz!)

[Verse 1: Smur Lee]

When I drive dey call me Spartan
Spartan, what is the matter?
Pass that Canito, let me recognize my league o
Back to sender to all my enemies, back to sender to all my enemies
Amapiano just dey burst person brain
I just find step wey go fit make person craze

Trending Now: Shakabulizzy by Mavo

Musky for TikTok, Musa for real life
Either this Elon burst or my head burst
A lot was said, but not to my very face
With or without you, we go dey alright
People dey hide millions, you dey hide babe
Two-wire check is enough for the wise
(People dey hide millions, you dey hide babe)
(Two-wire check is enough for the wise)

[Chorus: Smur Lee]

Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Chop am, chop am, chop am

[Verse 2: Zhus Jdo]

Now, Donald Trump want to touch your bum-bum (Ayy)
When I fall out them, dem dey greet me ‘domo’ (Domo)
I don dey cash out since I dey omomo
She dey beg for skin-to-skin but I mount my condom (Condom)
I’m the new don gan-gan
In lagos city I be idán gan-gan
They dey call me small boy, but my money senior
About 47 men naim dey my corner so (Corner hey)

If they ever try wan mark me (Mark me)
I go hit them with the ????
Every day in the club, dollar pressing
Got all the bannies, them confessing
Zhus JDO ??? daddy
Money too long come and help me spend it
Spend it, celeb squad
Chop am, chop am, chop am, chop am

[Verse 3: Smur Lee]

Select letterbox for Donald Trump side
Select ??? go snob am
Na wetin kill Samson you save for (Shelielah?)
Even put ring and padlock I pity you
E order the rules, now the things are fall out
Mountain remain, she too with my mobi
Wahala full with that sexy body
She be whining for long with that biggie backa

Read Also: Better Days by Hotkeed

[Chorus: Smur Lee]

Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Celeb squad
Chop am, chop am, chop am
Chop am, chop am, chop am

Do well to also follow us on FacebookX and Youtube for update.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

December (So Beautiful) Lyrics by Reekado Banks

Banks Music pioneer, Reekado Banks, another Nigerian musical artist...

Sexyfinoh bounces back with “Come Around”

Fresh off the momentum of his 2024 debut, "My...

Fineshyt by Amaarae

Amaarae - Fineshyt LyricsRead Fineshyt Lyrics by Amaarae belowThere's...

2027 Grammy Awards Roadmap & Dates

The Recording Academy has officially unveiled the roadmap for...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you