LyricsCaptain Lyrics by BNXN

Captain Lyrics by BNXN

-

- Advertisment -

We present to you Captain Lyrics, a song released by BNXN; a talented Nigerian singer-songwriter, from his newest album ‘CAPTAIN.’

Captain Lyrics by BNXN

Captain Lyrics by BNXN

[Intro]

Backward never
Forward ever, backward backward backward never
Backward never
Forward ever, backward backward backward never
Backward never
Forward ever, backward backward backward never
Backward never
Forward ever, backward backward backward
Hmm

[Pre-Chorus]

Omo you see my life na the kind one,
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon,
that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won,
anytime when they see us
Lese kese la ma n le won,
Una Dey joke, I’m serious

[Chorus]

Na me get kpoli wey smell like Oreo, I’m smoking OG
Him no like story be like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like soji o
Na me dey run P
Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I’m smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o
As if you know me (gbo mi)
Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o)
Na me dey run P,
Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me

[Verse]

Kor kor kor, it’s the captain the commodore
I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo
Sound it let them know I’m a son of God,
from the south side you sabi now
While some may hate on my preferences
they cannot deny say Me I sabi gan, I sabi gan
Been active, I’ve been at this, fun odun meje
Hire powers, higher powers, I’m feeling like Odumeje
Who get this? let me trash it
Dem no sabi play
Make I romance your woman,
I’m feeling like I’m Omah lay

[Pre-Chorus]

Omo you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon
That one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see us
Lese kese la ma n le won, una dey joke, I’m serious

[Chorus]

Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I’m smoking OG (ori lo yo mi)
Him no like story he like e money o
As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o
Na me dey run P,
Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo),
I’m smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o as if you know me (gbo mi)
Cause my ex girlfriend too like soji o (say na Soji o)
Na me dey run P
Baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me

[Outro]

Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I’m smoking OG (ori lo yo mi)
Him no like story he like e money o as
if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o
Na me dey run P, baby I did not choose this life I’m sorry o, girl the life chose me

Read more exciting Lyrics here. Do well to follow us on FacebookX and Youtube for more exciting update.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

See What We’ve Done Lyrics by King Promise & Mr Eazi

King Promise & Mr Eazi - See What We've...

BNXN – In Jesus Name Lyrics Ft Soweto Gospel Choir

We present to you In Jesus Name Lyrics, a...

Fire On The Mountain by Gyakie

Dive into the lyrics and sing along to "Fire...

Better Days by Hotkeed

Hotkeed - Better Days LyricsRead Better Days Lyrics by...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you