LyricsBNXN - Cough Syrup Lyrics Ft. Victony

BNXN – Cough Syrup Lyrics Ft. Victony

-

- Advertisment -

Read Cough Syrup Lyrics by BNXN & Victony below

Cough Syrup Lyrics

How many man wey go follow my body to go (huh) casket oh
How many mouth wey go talk before you go full d basket oh
How many stamps you go knack before you go full, your passport oh
And if e pass ten make you stop to follow me talk
Before yori yori leave Bracket mouth
I dey write my songs on a low key
Abi shey you think say I be novice oh
Write my songs on a low key

Before Don Jay put the mo in the Mohits
Before Ricky Ross put the may in the Maybach
Before them peter and paul separate (ah)
Before Jimmy Jay even start to dey playback
Even before Kim K decorate her body oh

It’s a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesús, I go dissolve my brother
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
Cause e go fit choke ehh ah
And e go fit choke oooh ooh oh
Cause e go fit choke ehh ah
And e go fit choke oooh ooh oh

You know how many times dem go choke if they roll my igbo?
Countless oh
And the flow is coming cold like an Eskimo, perfect oh
The thing they talking online man I really don’t know, pointless oh
You see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss, you know I’m the subject oh
Cause I dey write my songs on a daily
You no fit to hear say dem no pay me well e o
Cause me I fit savage like na me sing girlie o

Call me Buju-ranking, it’s way beyond their understanding
I’ve been stone cold, you no know, how you go jonze me wey sabi road?
Me wey I no dey do kpokpotikpo
Straight to the point and they can’t touch my flow
It’s why dem boy, testing me, really envy me
Cause no ability, to put their melodies together

Enemy, they really watching me, they really hoping I, will never get my shit together
Dem boy, testing me, really envy me, cause no ability, to put their melodies together,
Enemy, they really watching me, they really hoping I, will never get my shit together

It’s a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesus, I go dissolve oh my broda
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
Cause e go fit choke ehh ah
And e go fit choke oooh ooh

Read more exciting Lyrics here. Do well to follow us on FacebookX and Youtube for more exciting update.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Freestyle Lyrics by Reekado Banks

We present to you Freestyle Lyrics, a song by...

Pray No More by Tiwa Savage

Tiwa Savage - Pray No More LyricsRead Pray No...

Tota E Mole Lyrics by Skales, Kvng Vinci & Yinka Ayefele

Skales, Kvng Vinci & Yinka Ayefele - Tota E...

Golibe by FOLA Ft. Victony

FOLA & Victony - Golibe LyricsThe lyrics for "Golibe,"...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you