LyricsLungu by Fido

Lungu by Fido

-

- Advertisment -

Fido – Lungu Lyrics

Read Lungu by Fido below, a song off Olayemi Album.

Olayemi Album artwork

Osha
Mo ni ni gbe tuntun de
Ọla, Ọlakunsẹyin gbe
Ọlakunsẹyin gbe

It is when me I dey for lungu
Mo ni all my guys dem I say dem know me well
Even some dey form like say na dem sabi smoke igbó
Even some dey form like say na dem sabi Jesu pass
Even some dey form like say na dem sabi smoke igbo
Even some dey form like say na dem sabi Jesu pass
Since when me I dey for lungu

And If you snooze say na your eyes he go red o
And if you doubt me make you go ask Banzo
He go let you know, how the thing dey go
He go let you know how the thing dey go
M oni ko lọ bere mi lọwọ Sego for the ghetto ah

I say for hood and dem know say mi o kere
To ba n gbọ baba Abuja ko ma kere
Mo ní me and guys no dey sleep o, wọn o ki n ṣere
Mọjumọju l’ọn hustle mo ni just to get the bag
If you know my brother e papa mi o ṣere
Ninu aye wọn lo e gunyan mi kere
Hmm, wọn le gunyan mi oh, ah, yeah yeah

I spit my words from deep down no get time for play play
Flying first class dem know say me no dey play play
Me bling bling big mo ni bi ti ẹja kote
Arọgidigba dem know dey use me dey play
For my hood, ahn mo ni dem know me well
Emi lọmọ t’ọn sọ t’ọn fi n yangàn
Ladugbo mi, labẹtẹ mi, awọn temi, ni Gas Line yii

Mo ni pe, mo ni pe dem know me well
O sure fun mi, wọn le ku fun mi, yeah yeah, boy yeah
Awọn temi mi wọn o gbọ nnkankan
No go closer say, say there eyes don red
Awọn temi wọn o ri nnkankan mọ
Dem don dey on colos some of dem choko
E no mean say dem know know wetin dem dey do

Wetin dey there mind I say na the hustle and the push
If the money enter all my guys dem go cruise
30 bottles on the floor my team no dey loose
Multi billion pon my mind like me sipping my Booze
Billion pon my mind like me sipping my Booze
Yeah yeah

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

sponsored ad
Previous article
Next article

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Muhammad Ali (Can’t Relate) by Ruger

Ruger - Muhammad Ali (Can't Relate) LyricsMuhammad Ali (Can't...

Asake breaks Wizkid’s long standing record with “M$NEY” album

Asake has officially raised the stakes for Afrobeats streaming,...

MERCY PLEASE by Tay Iwar

Tay Iwar - MERCY PLEASE LyricsRead MERCY PLEASE Lyrics...

Fuji Moto by Seyi Vibez

Seyi Vibez - Fuji Moto LyricsRead Fuji Moto Lyrics...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you