LyricsSugar Lyrics by Korede Bello

Sugar Lyrics by Korede Bello

-

- Advertisment -

Talented Nigerian sensational singer – Korede Bello drops Sugar Lyrics, a song which signals his comback to the music scene after a brief hiatus.

Korede Bello – Sugar Lyrics

Sugar Lyrics by Korede Bello

This gbedu dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super

Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa

Mega star supa star
Give us the gbedu drop am
Mi casa su casa as e dey hot oya chop am

Who no like beta thing Abo
Enter my Maserati Abo
Jeka ma Kawasaki Abo
Ehn the party after party Abo
On a Kentro Kamakazi abo
Ball like Amokachi I ball
No time for titikati Abo
Fine girls, dem call me zaddy Ambo

My phone has been ringing
If it’s not money I’m not picking
Must be jonzing dem must be joking
If they thinking that I’ve been sleeping
I’m a chosen
I’ve been cooking
M3GA chicken so finger licking
Know say man a big fish ejadindin
I’ve been kinging since the beginning

Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the zoom zoom call me Papito
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the boom boom boom!

This gbedu dey enter body sugar
Shayo ti wonu body sugar
Vanessa bring it over sugar
Sister this ikebe na super
Fine girls dem dey gather for my sugar
Sweet boy like Dangote sugar
Be like tambolo wey see sugar
She say mega your sugar na super

Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa

Read more exciting lyrics here, Join us on facbook, X and Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Come Kulosa by Billionboi, Shoday & Olamide

Come Kulosa, the collaborative effort from Billionboi, Shoday and...

Best Couple Lyrics by Harmonize & Rudeboy

Tanzanian singer, songwriter, and entrepreneur - Harmonize shares a...

Unto The Next by Famous Pluto & Zerrydl

Famous Pluto and ZerryDL - Unto The Next LyricsRead...

Dream Scenario by Amaarae & Charles Wilson

Amaarae & Charles Wilson - Dream Scenario LyricsRead Dream...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you