LyricsSatisfied (18+) by Famous Pluto

Satisfied (18+) by Famous Pluto

-

- Advertisment -

The lyrics of “Satisfied (18+)” by Famous Pluto delve into lust, casual flings, and the underlying emotional emptiness that often persists despite endless pleasure. Using explicit, street-inspired storytelling, the track paints a vivid picture of a fast-paced lifestyle fueled by fleeting encounters and material indulgence, ultimately highlighting an unyielding, restless desire for something more.

Read Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto below

STREET THERAPIST Artwork

[Intro]

Wor-wor-wor
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

[Verse 1]

‎I be àṣhawó boy, you know say, me I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I hala “Oh, my God”
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along

[‎Chorus]

‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

[Bridge]

‎Oh oh
‎Eh eh
‎Oh
‎Eh ye, oh

[Verse 2]

If I no see OS, then I go back to all my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest
‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
It’s my problem, people love me for things I no too get

Read Also: For Days by Famous Pluto

[Chorus]

‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Follow us on facebook and X.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Ofeke (Remix) Lyrics by Spyki & Phyno

Here is an infectious song "Ofeke (Remix)," from Spyki...

Kerosene Lyrics by SPINALL & Young Jonn

Sensational Nigerian disc jockey and musical artist - SPINALL...

Tekno entertains fans with “Press Button”

Alhaji Tekno makes a triumphant return with his latest...

Your Waist Lyrics by M9

M9 - Your Waist LyricsRead Your Waist Lyrics by...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you