LyricsAlcohol Na Your Mate Lyrics by Skales, Faze &...

Alcohol Na Your Mate Lyrics by Skales, Faze & Magnito

-

- Advertisment -

Skales, Faze & Magnito – Alcohol Na Your Mate Lyrics

Read Alcohol Na Your Mate Lyrics by Skales, Faze and Magnito below

Martina’s Son Album Artwork

[Intro]

It’s okay
Get down
Liquid down
Get down
Uhh-uhh
Get down
Liquid down
Get down
Yeah

Trending Now: Story Lyrics by Gyakie

[Skales’s Verse]

I’m a lil psycho, bọ sagbo
Cause I don dey shine dem wan dim my glow
Cause I got the crown dem wan steal my throne
Tell them once again I’m back in my zone
I keep a lil circle all about my dough
Always do it big never ever micro
Got a couple women I dey steady bankroll
I do whatever’s good for my soul, let’s go

[Refrain]

Na the way I dey feel and the way I dey talk
When they pass me the bill I begin to the feel kolomental
Everything is detrimental
I just say make I chill With a bottle of drink
Now I’m buying more drinks wetin I been dey think kolomental
Now I’m feeling sentimental

[Chorus]

(Ahh) Oh my God I’m feeling sexy
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Take am easy no dey rush me
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)

[Post-Chorus]

(Ahhh) Get down, Liquid down
Get down, Uhh-uhh
Get down, Liquid down
Get down (ahhh)
Get down, Liquid down
Get down, Uhh-uhh
Get down, Liquid down
Get down

Hot: Breaking News by Gyakie

[Faze’s Verse]

There’s a difference between Aquafina and Sapẹlẹ
Before you take enough sip o make sure say your head fit to carry the helmet
Ọmọ na mental case o so watch your gauge o as you dey merriment
No go carry soldier babe say na highness na to your own detriment
More chicks wey go line up
Big things we dey ride on
More drinks let’s whine up
I wanna know what you getting high on

You never chop belleful you dey order bottle
Ṣhey Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
You never chop belleful you dey cancel bottle
Ṣhey Alcohol na your mate? (ṣhey alcohol na your mate?)

[Chorus]

Oh my God I’m feeling sexy
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Take am easy no dey rush me
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)
Alcohol na your mate? (Alcohol na your mate?)

[Post-Chorus]

(Ahhh) Get down, Liquid down
Get down, Uhh-uhh
Get down, Liquid down
Get down (Ahhhh)
Get down, Liquid down
Get down, Uhh-uhh
Get down, Liquid down
Get down

[Magnito’s Verse]

Ṣẹpẹ and casamigos no dey the same class (life)
Coke and Champagne no dey share the same glass (wadup)
Goat and rabbit no dey eat the same grass (qui)
I be Dangote pikin you no dey see resemblance (fresh out)
You dey order drink and you no go pay for am o (life)
She wan suya I don pay for ram o (qui)
E don dey tipsy I dey fear am o (damn)
Him house dey for near beach e dey stay Kuramo (fresh out)

Ai juice nake sha I just dey sha kapu sha kapu (life)
Sai su bani su ce sha kapu sha kapu (habo dodo)
Toh kar inzo infara takapu takapu (damn)
Na all the bill I just dey try calcu’ try calcu’ (wadup)
Behavior go change if you mix all the drinks ((life)
If e come begin commit all the sins (fresh out)
If you tell make e stop make him leave all this things (wadup)
E no go gree until him begin vomit for him jeans (fresh out)

Read Also: Wonderful by Tay Iwar

[Refrain]

Na the way I dey feel and the way I dey talk when they pass me the bill
I begin to the feel kolomental
Everything is detrimental
I just say make I chill with a bottle of drink
Now I’m buying more drinks wetin I been dey think kolomental
Now I’m feeling sentimental

Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents.

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Wele Dance Lyrics by Lui Cruz Ft. Berri-Tiga

Lui Cruz & Berri-Tiga - Wele Dance LyricsRead Wele...

Magixx pairs with FOLA for intoxicating – Juice & Liquor

Mavin Records' vocal powerhouse, Magixx has joined forces with...

Group Chat by Famous Pluto & Muyeez

Famous Pluto and Muyeez team up on "Group Chat"...

For Days by Famous Pluto

"For Days" by Famous Pluto is a compelling anthem...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you