LyricsSave Me Lyrics by 2Baba & Oscar Heman-Ackah

Save Me Lyrics by 2Baba & Oscar Heman-Ackah

-

- Advertisment -

2Baba & Oscar Heman-Ackah – Save Me Lyrics

Read Save Me Lyrics by 2Baba & Oscar Heman-Ackah below

To Kill A Monkey Album Artwork

[Intro]

Save me Save me Save me from myself
Hmm
I no go fuck up
Oh oh oh yeah
Save me, save me
Save me
Save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me
Save me save me hm
Save me Save me hm
Save me

[Verse 1]

Since I was seven years old
Have been following my destiny
Because I know say life na yolo
I maintain my lane
Dancing my rhythm (my rhythm)
I hustle everyday to feed my family
Keep making all of my people to be proud of me
Onm fu ko owoicho, oye n kum ge lohi, hmm

[Pre-Chorus]

As I dey work my hustle, everybody dey police
Grammy boy you winning, but they spoke and you lose
You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass
I no go lie, even me self wey dey talk
No be say I innocent ooo

[Chorus]

That’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myself
Uhhhhhh
Uhhhhhh
Make I no go fuck up oh oh ooo
Save me, save me
Save me from myself
Make I no go fuck up oh oh ooo
Save me
Save me

[Verse 2]

Everybody get expectations
Dem no send your own explanation
Dem forget say me self I be human being o
….

[Pre-Chorus]

As I dey work my hustle, everybody dey police
Grammy boy you winning, but they spoke and you lose
You look me dey laugh like say
Dem no dey mess
Even people wey dey judge me
No be say dem holy pass
I no go lie, even me self wey dey talk
No be say I innocent ooo

[Chorus]

And that’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myself hm
Uhhhhhhh
Uhhhhhhh
I no go fuck up oh oh ooo
Save me, save me
Save me

[Outro]

If everybody carry first omo na who carry last for class, last for class, last for class
If everybody carry first omo na who carry last for class
Na who carry last for class

Read more exciting lyrics here. Join us on facebookX and Youtube for more exciting contents

sponsored ad

Leave a Reply

Latest

Davido has featured on the 2026 World Cup soundtrack

Nigerian Afrobeats sensation Davido has been named as one of the featured artists on the upcoming official 2026 FIFA...

Asake reveals 2026 tour dates, venue & special guest

Afrobeats sensation. Asake has thrilled fans by revealing the dates, venues, and a star-studded special guest for his highly...

2026 American Music Awards (AMAs) – Full List of Winners

The 2026 American Music Awards concluded with a star-studded celebration honoring the year's top global talent across pop, country,...

Solar Inverter & CCTV Cameras: Call for Installation & Maintenance

DMC Construction Services Ltd: Advanced Solar Power (Inverter) & Smart CCTV Surveillance SolutionsHeadquartered in Port Harcourt City, Rivers State,...
- Advertisement -

Roofing construction & maintenance: Get a carpenter now

DMC Construction Company Ltd is a premier roofing engineering firm specializing in the end-to-end design, construction, and long-term maintenance...

Editor Picks

Kizz Daniel confirms the release of two new albums this year

Nigerian Afrobeats powerhouse Kizz Daniel has officially sent shockwaves...

Need Your Love Lyrics by Lasmid, TML Vibez

Here is Need Your Love Lyrics, for the song...

Thank You Lyrics by Jux

Jux - Thank You LyricsRead Thank You Lyrics by...

Lakute by Famous Pluto

"Lakute" by Famous Pluto is a high-energy anthem celebrating...
- Word From Our Sponsors -

You might also likeRELATED
Recommended to you